Na Di New Way Wey Go Tich You How To Get The Moni Wey You Dey Find To Do Beta Things For Life
* Mek you for fit qualify, all the people wey dey your groupgo first
(a) Register before December 2016 and
(b) Mek e dey follow us for LINKEDIN or for FACEBOOK page
Mek you dey tell people about KNABU now and mek you begin dey find people wey go tek form your own group mek una dey meet together. Mek you still register dem before December 1 2016.
to waive first month’s fees
Na Di New Way Wey Go Tich You How To Get The Moni Wey You Dey Find To Do Beta Things For Life
Mek you start to dey plan your future now oo, whether na to get become Landlord or Landlady be your own, abi na to start business wey go mek your account grow, dis KNABU go help you get moni quick quick.
KNABU na the latest way wey you fit dey contribute moni every month and osusu wey good well well, bicos dem dey use technology and network to dey check how your moni dey grow.

If you quick register, you go get free registration the first month wey the normal registration go start*
HOW E DEY WORK
MEK YOU GATHER PEOPLE AND FORM YOUR GROUP
Register yourself, your friends and your family for KNABU. When you don ready mek una do meeting together.
GATHER THEM TOGETHER
Mek una gre how much each of una go dey contribute to the group every month, mek una gre how one persin go dey cari moni once every month.
COLLECT & COTRIBUTE
Mek you contribute your own moni every month (Na chikini moni fees) and collect wen your turn reach.
Jim like to buy house wey im like for himself and he need to deposit small moni but e no get am.
Jim get $2,000 ₦200,000 but he need $8,000 ₦800,000. He come tok sey him ready to dey contribute $1,000 ₦100,000 every month to the group wey im dey.
Jim gather 10 of im friends, wey ready to contribute $1,000 ₦100,000 every month for 11 month
Jim come deposit $2,000 ₦200,000 to start im own contribution so that im own money go plenty.
Jim na im first carry, he collect $10,000 ₦1 million (chikini moni charge).
Jim don get mone now to deposit for the house wey im want. E dey easy for am and he no go bank.